Jump to content

Uzor Osimkpa

From Wikipedia
Uzor Osimkpa
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokIgbo langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am

Uzoma Okwuchi Osimkpa na Naija aktress wey pipu sabi as Uzor Osimkpa. Shi win di 5th posishon for di 2012 Gulder Ultimate Search season9.

Tori abaut im life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shi skul for Abia state University Nigeria na dia shi stodi Economics Edukeshon wey bi sey shi kolet ha bachelor's digre.

How shi tek stat wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Uzor aktin karia stat for 2004 wen shi features for di movie shallow waters for 2005 shi features for di BBC World service Trust test series wey dey. Di TV series Do Good an Hustle na mek pipu sabi ha mor. Shi don stil feature for fim dem an TV series wey include Tinsel, Di Maze, Flatemate, Edge of paradise, Doctors Quarters amongst odas. Uzor osimkpa contest for di 2012 Gulder Ultimate search wey bi sey shi kom out di 5th posishon ivun though sey dem rimuv ha fom di game bikos shi break di rul, how e hapun? Shi go rimuv di shameful stump from ha leg wey stay as punishment for sey shi kom last for di final challenge taitu wave your flag.

Fim wey shi don akt

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearTitleRoleGenreSelected castRef
2020OmambalaAzukaThrillerSola SoboWale Jim Luke Nancy lsime Angela Nwosu[6]
2020No more secretesDramalfeanyi kalu Anthony monjaro kyle Remi[7]
2019love is warlindashaffy Bello yemi Blaq femi Branch Omoni oboli hide kosoko Richard move DamijoExample
2019My NeighbourcaireDramaTona Adelana Teco Benson Mofe Duncan Kevin Bosco[9]
2018Just before I DoDramashaffy Bello Judith Hafiz Oyetoro kunle popoola[10]
2017Dance to My BeatchachaRomance ComedyToyin Abraham Lilian Afegbai kehinde Bankole Joseph BenjaminExample
2014ObliviousSarahShort dramaDiyemi Okanlanwo kiki Omeli[11]
2014Love,Lies & AlibiDramaOmowunmi Dada Felix lmhokodion[12]
Caption text
YearTitleRoleGenreselected castRef
2017FiftySadeDrama romanceDakore Akande lretiola Doyle Rimini Egbuson Linda OsiofoExample
2015Desperate House GirlsAdeComedy RomanceBimbo Ademoye Ini Edo Uzor Arukwe Blinda Effah Ufuoma McDermott
2008TinselDramaStan Nze Osas lghodaro kalu lkeagwu