Usonigbe

From Wikipedia

Usonigbe, wey im second name na Urhonigbe, na town wey bi 60 miles far from Benin City inside Edo State, Nigeria. Usonigbe dey for Orhionmwon LGA, Edo State. Usonigbe, dey culturally rich and na ancient town dominated by warriors during the Benin empire.[1]

Rifrensi[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Adeyemi, Olajide (2022). "History of Urhonigbe". wap.org.ng. Archived from the original on 2023-08-02. Retrieved 2023-08-02.