Jump to content

Umuchu

From Wikipedia
Umuchu
human settlement
ContinentAfrika Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entityAnambra State Chenj-am
Located in time zoneUTC+01:00 Chenj-am
Coordinate location5°56′0″N 7°8′0″E Chenj-am
Language usedIgbo langwej Chenj-am
Postal code422118 Chenj-am
Map

Umuchu na one big town for Aguata Lokal Govament aria for inside Anambra Stet for Naijá.Umuchu dey near di stet boundri bitwin Anambra Stet an Imo Stet. E konet road wey lid to Umunze for East an Igbo-ukwu for Northwest. Umuchu na ogbonge town for di Igbo pipul an e get one mentod of spikin for Igbo kol Umuchu.