Umaru Abdullahi

From Wikipedia

Justice Umaru dem call am to Bar for November 1966[3] and dem also call am to Naija Bar in 1968,[3] and dem com appoint am for di bench of di Nigerian courts of appeal for 1983 as Justice. [4][5] In 1987, dem com transfer am go Kastina State so dat e go fit assist dem set up di state judiciary after three years later, dem com appoint am as President of di Nigerian courts of appeals, he come hold di position for ten years, inside 1999 and 2009,Justice Ayo Salami come take after am.Dem com write biography about am di title wey dem give di biography na, 'e get one time wey Umaru' by Ibe Ikwechegh. Justice Abdullahi hold one big title for Walin Hausa .[6][7]