Ukwuani pipul

From Wikipedia

Ukwuani pipul (wey dem sabi as Ndokwa Ethnic Nashonaliti) dem dey for di southern pat of Nigeria western pat of Niger Delta an oda aria dem.

How Udokwua Stat[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di orijin of dis pipu som persin dem debate sey udokwa pipu kom fom Benin. One Paul O. Opone wey bi lecturer for Delta state University, Abraka tok or argue sey Udokwuani pipu originate fom lgbo bikos of dia langwej an culture al dis folo mek am tok wetin dey im mind.

Ukwuani Pipu An Dia Wok[chenj-am | chenj-am for orijin]