Uche Odoh

From Wikipedia
Uche Odoh
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am30 August 1989 Chenj-am
Ples wey dem bon amEnugu State Chenj-am
Wok wey e dey duphotographer Chenj-am
Wen e stat wok2007 Chenj-am

Uche Odoh na Naija female photographer, content bikom popula by joining di 2007 edition of di Amstel Malta Box Office Competition.

How i stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Odoh for Enugu State in di South-Eastern part of Naija, shi studi Agronomy for di Enugu State University of Science and Technology for August 30,1989.

Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Odoh enta di entatainment industry with ha participation in di 2007 edition of di Amstel Malta Box Office Competition. Shi den bigin ha karia as a model bifore shi turn photographer. Shi don feature for som Naija artists video like, Wizkid "Hola at your boy" and Bracket's "Remember (Yori Yori Remix)". Odoh still dey du oda things like event planning, and shi dey also run one small-scale produkshon company. East side produkshon as well as online TV channel,Gosi TV. In 2011, shi attend one short film course with Del-York International, facilitated by the New York Film Academy, afta which shi obtain one Diploma in Film Produkshon at the Vancouver Film School in 2015. Shi con go work with Empire Mates Entertainment(EME) and di CMA Group. For 2016 shi direkt di short film for Homevida Org,wey i nem bi "In Apathy" wey kolet aword for di Homevida short film category at di Homevida 2016 awards. Shi don work on set with som ogbonge Naija box office movie like King of Boys and Up North. Odoh release ha fest solo major project for 2019, one web siris wey i nem bi "Life As It Is" .

Fim wey i dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

Direktor[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Life As It Is – TV Series (2019)
  • Bless Me – Music Video (2019)
  • Without You – Short Film (2016)

Fest Assistant Direktor[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • King of Boys - Feature Film (2018)
  • Up North - Feature Film (2018)
  • Code Wilo – Feature Film (2018)
  • Evol – Feature film (2017)
  • Guinness Goodluck Obiyese - TVC (2017)

Unit Produkshon Manager[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Hakkunde – Feature film (2017)

Produkshon Manager[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • We Don’t live here anymore - Feature Film (2017)

Produsa[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Life As It Is – TV series (2019)
  • Without You – Short Film (2016)
  • Concrete Jungle – Short Film

Line Produsa[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Ever After – Feature Film

Visuals by Uche or self[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • A Day In The Life: Babies, Bae, Band & Banky W – (2017)
  • Dustbin Estate: Lagos – Short Film/ Documentary (2016)
  • GTBank Fashion Weekend – (2016)
  • Elanred Holiday Ad campaign (2015)
  • Maryland Mall Promo (2016)
  • Waxing with Ehiz and Jimmie – (2019)
  • The First Wave: Ycee – Documentary (2017)
  • JAXX BTS Campaign shoot (2017)
  • Access Bank W Awards Promo (2016)
  • Bauchi Diaries (Week 1, 2, 3) Vlog (2018)
  • Tour Diaries with Timaya: Easter Weekend, * Kenya & Enugu (2017/2018)