Uba Michael

From Wikipedia
Uba Michael

Uba Michael (dem bon am for July 1, 1991) im korect Biznesman[1] and politikshian[2] from Delta Stet, Naija. Im too bi aspirant for di last govorship eleshion for Delta State. Him too na Di persin wey stat Ubacle Group compini.

How e take start Life[chenj-am | chenj-am for orijin]

dem bon Uba Michael for 1991 inside the Uba family why com from Evwreni in Ughelli North Local Government Area why day Delta State. Uba Michael write the Nigerian Examination Council Certificate(NECO) for 2003 inside Oha Secondary School why dey Oha Town inside Delta State.[3]

Where e take work[chenj-am | chenj-am for orijin]

He Work for Jubonson Securities for 3 years inside Port Harcourt before He com later start he own compini UBACLE GROUP for 2021[4]

Charity wok wey he do[chenj-am | chenj-am for orijin]

As a pesin wey dey do charity wok, him stat a projet for wey he take dey help local market women, he dey give dem moni for their biznex so dat dem fit feed die pikin dem and so that dem fit work for moni wey dia pikin fit take go school[5] He do this charity work for many place for Naija.[6]

were i write am from[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "UBACLE Group's Uba Michael inducted into Nigerian-American Chamber of Commerce". guardian.ng. Retrieved 25 January 2023.
  2. "Ubacle Group Chairman, Uba Michael, Attends Afri-trade Conference". pmnewsnigeria. Retrieved 27 July 2023.
  3. "UBACLE Group boss, marries wife traditionally in Benin". thisdaylive.com (in Ínglish). Retrieved 2021-09-12.
  4. "Firm Admitted In Abuja Chamber Of Commerce". thisdaylive.com (in Ínglish). Retrieved 23 August 2023.
  5. "Guber hopeful, Uba empowers Delta South women". thenationonlineng.net (in Ínglish). Retrieved 24 February 2022.
  6. "50 women benefited as Uba Michael takes empowerment programme to Agbor Delta north". cable.ng (in Ínglish). Retrieved 14 March 2022.