Toka McBaror

From Wikipedia

Toka McBaror na one Naija fim meka, produsa,movie and music video direktor, dem bon am for Kaduna-State and im gro op for their but na Delta state shi kom from. Meni pipu no am as fimmeka wey tanda gidigba inside tricks and trade. Na multiple aword winning, prolific and intentively talented hyper creative, fimmekin coach and Movie produkshon consultant, pipu dey call McBaror di Encyclopedia of Fimmekin with multiple nominashon for "Kada River" at the 2018 Toronto International Nollywood Film Festival in Canada, 6 award wins for di movie, Lotanna including: "Best Film", "Best Director", "Best Cinematography", "Best Art Director", "Best Costume" and "Best Sound Editor" at di 2017 Movie Awards. Some of di aword Golden awards credits, "Best African Film"and "Best Nollywood Director" from di 2018 Toronto International Nollywood Film Festival,TINFF, wey dem dù for Toronto, Canada. for di movie, The Island, and was again nominated for di "Best Cinematography" and "Best Director" categories at the ZAFAA Global Awards, for his 2017 movie, Lotanna


Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 2011, Na McBaror direkt one Naija singa, musical video J'odie "Kuchi Kuchi (Oh Baby)". Na i direkt di fim wey i nem bi "Bloggers Wife" wey dem release for Naija cinema Friday, February 10, 2017, na Seun Oloketuyi produce di fim featuring ogbonge Nollywood aktors and aktresses like Segun Arinze, Adejumoke Aderounmu, Deyemi Okanlawon, Ijeoma Grace Agu and Adeniyi Johnson.For 2017 dem nominate "Kada River" wey im produce for one Aword for Nollywood Film Festival in Toronto, Canada. For di 2017 Golden Movie Awards, dem nominate am for six categories,including: "Best Film", "Best Director", "Best Cinematography", "Best Art Director","Best Costume", "Best Sound Editor".For August 2018, di movie wey i direkt, "The Island" dem give am "Best African Film" and himself, "Best Nollywood Director" at di Toronto International Nollywood Fim Festival,TINFF, wey happen for Toronto, Canada. In September of di same year, im direkt di movie, "Merry Men: The Real Yoruba Demons" by Ayo Makun, a popular Naija comedian. Dem still nomite am again for di "Best Cinematography" and "Best Direktor" categories at di ZAFAA Global Awards, for im 2017 movie, Lotanna. For 2019, i release one action Crime TV Series titled, Paper Boat.