Jump to content

Taiwo Hassan

From Wikipedia

Taiwo Hassan (wey dem bon for 31 October 1959) na Naija pesin wey pipu sabi wel wel as Ogogo wey dey akt fim, bi produsa, and dairekto. Dem bon Taiwo Hassan for Ilaro, wẹy bi wan taun inside Ogun Stet.

Hau im tek stat laif

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Taiwo Hassan for 31 October 1959 for Ilaro taun Ogun Stet for inside Naija.

Hau e tek go skul

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ogogo stat im pramari edukeson for Kraist Shosh Sku Ilaro.E kom go teknika koleg na for die Dem tren am moto mekanik.

Wok wey e don du

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ogogo stat im aktin karia for 1981 sumo taim afta e get di moto mekanik job for wota kopreson. Ogogo wok for di wota kopreson for abaut 13 yies. For 1994 Hassan ritaya from govment wok so dat e go fit put e maind for di aktin wok.

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]