Jump to content

Sylvia Oluchi

From Wikipedia
Sylvia_Oluchi

Ngozi Sylvia Oluchi Ezeokafor (Na July 7 dey bon am) wey pipu no wel wel as Sylvia Oluchy na Naijá aktres. Slyvia win di most promising akto of di year awod for di Best of Nollywood Awards.E post im foto of wen e no kova im bodi finish. Slyvia tok for one intaview wit Showtime Celebrity sey e no see enitin bad if pesin go half naked.



Born : Ngozi Sylvia Oluchi Ezeokafor
       June 7
       Lagos, Lagos State,          
       Nigeria
Occupation :  Actress
Years active :2009 ~ Present 
Website :http//sylvyaoluchy.com/

Hau shi stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Legos dey bon Sylvia Oluchi bot e gro up for Abuja.E rid tiata Akt for Nnamdi Azikwe University wey dey Awka in Anambra stet.

Hau shi tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Slyvia no get am for mind to bi Aktres ontil e mama advais am to bi one wen e see di way Slyvia dey kopi di aya e tisha dey tok.For 2011, Slyvia pla di rol of Shaniqua for di popula Atlanta TV series. During intaview wit Best of Nollywood Magazine an YES intanashonal magazine. Sylvia mek nashonal niuz wen dem aks am if get eni way e no go fit du for aktin.Slyvia tok sey e no get bandiri o! Bikos im bodi na e laptop. Oda pipu get dia laptop an file dem an sey for im na e bodi an voice bi e laptop O!.Slyvia tok sey e no get problem to kommot klot if e dey akt film.

Fim wey shi akt

[chenj-am | chenj-am for orijin]
YearFimRolNotes
2009Honest Deceiverloluchi as Sylvia oluchi
2009Honest Deceiver 2Laraas Sylvia oluchi
2010Best Arrowsldara[8]
2011Atlanta seriesShaniqua
2013Alan Pozasenami
2013On bended knees
2013Play victimDemeji's Girl friend
2013Find love
2014Being Mrs ElliotNonye
2015Losing controlCoco
2015Heroes and villains
2018Forbiddenchenalu
Caption text
YearAwardCategoryFimResult
2012Mollywood movie AwardsRising star AwardsBent Arrowswin
2012City people Entertainment AwardsBest New Actresswin
2013Best of Mollywood AwardsMost promising Act of the year (female)On bended kneeswin