Sylvia Grider

From Wikipedia
Sylvia Grider
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Wen dem bon am1940 Chenj-am
Wok wey e dey dufolklorist Chenj-am
Wie e go skulPampa Independent School District Chenj-am

Sylvia Ann Grider ( Dem bon am in 1940) na Amerika tradishonal tori raita. Pipul no am wel wel for e stodi on spirit or gost, pikin-dem tradishonal tori an di wey e fit tok bad hevet wey don happun bifor bifor from e hed. Grider bi di presidor of Amerika Folklore Sosaheti in 1993 to 1994.

How e tek stat life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Pampa, Texas dey bon Sylvia Grider in 1940.E go Pampa Hi Skul an e finish in 1959. E yuz di free edukeshon program wey Cabot dey giv tek go rid fest Latin an leta Histrie for Yunivasiti of Texas for Austin.Grider get BA in Latin an MA in Histrie from di yunivasiti ( e tek som klass in Klassikal Sivilizashon korse tu).Wen e stil de yunivasiti, Grider stil dey tish for Caprock Hi Skul wey de Amarillo, Texas. Wen Grider stil dey Yunivasiti, e folo join for di digin of ground to find old tins wey happun for Corinth in Greece.Grider tok sey na di time wey e stey for Greece mek am luv tradishonal tori. E tok sey di tori wey di pipul of Greece tel am swit am for belle pass di digin wey e join du.Grider Tish for N.R Crozier Teknikal Hi Skul wey dey Dallas bifor e go du e Ph.D in Folklore institute wey dey Indiana Yunivasiti.E finish di Ph.D in 1976.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Grider tish tradishonal tori klass in di dipatmet of Inglish, Histrie, and Humaniti in Medisin for Texas A&M Yunivasiti in 1976.E post for Graduate Kolej na Assistans Dean from 1981 to 1984. Leta, e kom get ofis in di dipatmet of "Anthropology" from 1988 to 2007.

Aggie Bonfire[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wen di buidin of Aggie Bonfire in 1999 kolapse, Grider daret sey mek dey kolet all di tins wey dey fit dey rimemba evritin wey happun dat day an e mek suo sey dokumet dey for di hevet for at di A&M kampos.

Posishon wey e don hold bifor[chenj-am | chenj-am for orijin]

Grider don bi presidor of Texas Folklore Sosaheti bifor. E stil don bi presidor of di Amerika Folklore Sosaheti an dey don chuz am as one of di pesin wey go repriset dem for Amerika Kansu of Learn Stodies.

Som buk wey e don rait[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Grider, Sylvia Ann (1975). "Con Safos: Mexican-Americans, Names and Graffiti". The Journal of American Folklore. 88 (348): 132–142. Templet:Doi. Templet:ISSN.
  • Grider, Sylvia Ann (1975). "The Shotgun House in Oil Boomtowns of The Texas Panhandle". Pioneer America. 7 (2): 47–55. Templet:ISSN.
  • Grider, Sylvia Ann (1980). "The Study of Children's Folklore". Western Folklore. 39 (3): 159–169. Templet:Doi. Templet:ISSN.
  • Grider, Sylvia Ann (1980). "A Select Bibliography of Childlore". Western Folklore. 39 (3): 248–265. Templet:ISSN.
  • Grider, Sylvia (1995). "Passed down from Generation to Generation: Folklore and Teaching". The Journal of American Folklore. 108 (428): 178–185. Templet:Doi. Templet:ISSN.
  • Grider, Sylvia Ann (1997), Tuleja, Tad (ed.), "How Texans Remember the Alamo", Usable Pasts, Traditions and Group Expressions in North America, University Press of Colorado, pp. 274–290, Templet:Doi, ISBN 978-0-87421-225-9, retrieved 2022-02-17
  • Grider, Sylvia Ann and Rodenberger, Lou Halsell (eds.) (1997) Texas women writers : a tradition of their own. (1st ed ed.). College Station: Texas A & M University Press. 1997. ISBN 0-89096-752-0. Templet:OCLC.
  • Grider, Sylvia (2001). "Spontaneous Shrines: A Modern Response to Tragedy and Disaster Update note: 3/1/02". New Directions in Folklore. 5. Templet:ISSN.
  • Grider, Sylvia Ann and Rodenberger, Lou Halsell (eds.) (2003) Let's hear it : stories by Texas women writers. College Station: Texas A & M University Press. 2003. ISBN 1-58544-278-X. OCLC 51905754.
  • Goldstein, Diane E., Grider, Sylvia Ann, Thomas, Jeannie B. (2007). Haunting experiences: ghosts in contemporary folklore. Logan, Utah: Utah State University Press. ISBN 978-0-87421-681-3. Templet:OCLC.
  • Grider, Sylvia (2007). "Public Grief and the Politics of Memorial: Contesting the Memory of 'the Shooters' at Columbine High School". Anthropology Today. 23 (3): 3–7. Templet:ISSN.
  • Grider, S. (2011). Memorializing Shooters with Their Victims: Columbine, Virginia Tech, Northern Illinois University. In P. J. Margry & C. Sánchez-Carretero (Eds.), Grassroots Memorials: The Politics of Memorializing Traumatic Death (1st ed., pp. 108–142). Berghahn Books.