Sunny Ofehe
Hau e go bi
Sunny Ofehe (dem bon am for Febuari 1, 1972) na Naija politishian and evaromenta aktivis wey show konsan abaut evaromenta polushon for di Naija Delta rejon wey dey for Naija. E kom from Oghara-Iyede.

This article is a stub. You can help Wikipedia by expanding it. |