Sharon Ooja

From Wikipedia

Sharon Ooja(dem bon ha for April 6, 1991) na Naija aktres. Na afta ha rol as "Shalewa" for di web series Skinny Girl in Transit na im mek ha popula.

Ha Tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

Sharon Ooja na Benue stet indigene wey dem bon for kaduna an shi gro for Plateau stet. Shi stat to akt wen shi muv to Legos for 2013. Sharon na graduate of mass communication from Houdegbe North American University Benin. Na Shi host GT Bank Fashun wik red Kapet wit Timini Egbuson for 2017.