Jump to content

Sari Abacha

From Wikipedia
Sari Abacha
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemSari Chenj-am
Wen dem bon am26 October 1978 Chenj-am
Ples wey dem bon amKwara Chenj-am
Wen e kpai3 October 2013 Chenj-am
Place of deathIlorin Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialitydefender Chenj-am
Wen e stat wok1996 Chenj-am
End of work period2011 Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Sport number15 Chenj-am

Sanni Sari Abacha (26 October 1978 – 3 October 2013) bi Naija footballer way dey play defence and wey place for Kwara F.C.[1]

Im start im Career for 1996 wen e dey play for Shooting Stars F.C. before im move for January 2001 to Kwara United F.C.. After 17 months wey im dey for Kwara United F.C., them transfer am to Enyimba International F.C. and later move am to Sharks F.C. in July 2002. In January 2007 he come back to im Kwara United F.C..

Were we gather de tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. http://www.vanguardngr.com/2013/10/kwara-utd-player-sanni-abacha-dead