Sammie Okposo

From Wikipedia
Di imej of Okposo

Sammie Okposo (dem bon am for May 30, 1971 and e kpai for Novemba 25, 2022) na Naija gospo singa wey plenti pipo sabi wel wel all ova di world and wey dem honor wit meni awods.

For 27 Novemba 2022, two days afta e kpai, Isaiah Ogedegbe kol Okposo "one of di ogbonge muzika voices for Naija".[1][2] [3]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Ogedegbe, Isaiah (27 November 2022). "Tribute To Sammie Okposo". Opinion Nigeria. Archived from the original on 30 November 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. "Tribute To Sammie Okposo". TheLatestNG. 27 November 2022. Archived from the original on 28 November 2022. Retrieved 1 March 2023.
  3. Webber, Andrew Droid (18 March 2023). "Is Sammie Okposo Living or Dead?". Livingordead.com. Archived from the original on 26 March 2023. Retrieved 26 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)