Sambasa Nzeribe
Hau e go bi
Sambasa Nzeribe
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Orijina nem | Sambasa Nzeribe |
| Famili nem | Nzeribe |
| Nik-nem | Sambasa |
| Ples wey dem bon am | Anambra State |
| Fest langwej | Igbo langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | actor, model |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Wie e go skul | University of Lagos |
| Rilijon | Catholicism |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Personal pronoun | L485 |
Sambasa Nzeribe (dem bon wit de nem Chiedozie Nzeribe Siztus) Naija fim an televishun akto, model an entatena. I kom from Anambra State fo Nigeria, an don akt fo plenti Nigerian movi-dem wé don socid. Som of si fim-den wé im don akt na: A Mile from Home (2013) Out of Luck (2015), Just Not Married (2015), A Soldier's Story (2015),Hotel Choco (2015), The Wedding Party (2016), The Island (2018), Slow Country (2018), Elevator Baby (2019), Kasala (2018) and The Ghost and the Tout (2018). In 2016, he won his second consecutive AMVCA for "Best Actor in a Drama".