Salem Egoh

From Wikipedia

Salem Egoh na Nigerian music teacher,painter and producer na him bi di persin way translate oyinbo Bible to pigin.[1]

Im talk say he take am over three years to take right di pigin bible

Salem also take say wetin ginger am to write pigin Bible be say him want make plenty pepu sabi di real tin wey Bible dey talk.[2]

For where dem gada di tori =[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. https://www.legit.ng/1420783-nigerian-musician-translates-english-bible-pidgin-many-reacts-he-reads-verses-video.html
  2. https://lifestyle.thecable.ng/meet-the-nigerian-man-who-translates-bible-from-english-to-pidgin/