Saint Obi

From Wikipedia

Obinna Nwafor (dey bon am 16 November 1965) wey pipo sabi as Saint Obi, na Naija aktor, produsa an daretor. Saint Obi bikom popula for di pat wey e do for fim like Candle Light,Sakobi, Goodbye Tomorrow, Heart of Gold, Festival of Fire, Executive Crime and Last Party. Saint Obi rid tihata art at di Yunivasiti of Jos. Saint Obi stat to dey do fin in 1996, afta e do advatismet for Peugeot on NTA.E don akt ova 60 fim. For 2001, Saint Obi produs e fest wey di nem bi Take Me to Maama. For di fim, e akt Di pat akt Jerry. Oda ogbonge aktos an aktress wey dey di fim na Ebi Sam, Rachel Oniga, Nse Abel and Enebeli Elebuwa.