Rusyns

From Wikipedia

No konfiuz am wit Rossians

Rusyns
ethnic group
Subclass ofEast Slavs Chenj-am
Part ofEast Slavs Chenj-am
Fest langwejRusyn, Carpatho-Rusyn, Pannonian Rusyn, Ukrainian, Slovak Chenj-am
RilijonEastern Orthodoxy, Byzantine Catholic Churches, Catholicism Chenj-am
Location of formationCarpathian Ruthenia Chenj-am
FlagRusyn flag Chenj-am
Coat of armscoat of arms of the Rusyns Chenj-am

Rusyns, wey wi also sabi as Karpath o-Rusyns, Rutenians, or Rusnaks, bi wan Eas Slavik ethnic grup from di Eastan Karpatians for Central Europ. Dem dey spik Rusyn, wey bi Eas Slavik langwej varaiti, wey dey variousli treated as eida a distinkt langwej or a daialekt of di Ukrainian langwej. As tradishonal adherents of Eastan Kristianiti, di maejoriti of Rusyns bi Eastan Katoliks, dou a mainoriti of Rusyns dey praktis Eastan Otodoxi. Rusyns praimarili dey identifi demsef as a distinkt Slavik pipo and dem dey rekognaizd as soch for Kroatia, Hungari, Poland, Romania, Serbia, and Slovakia, whe dem get ofishal mainoriti status. Altanetivli, som dey identifi moh klosli wit dia kontri of residens (i.e. Polish, Slovak), while odas bi a branch of di Ukrainian pipo.

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]