Rul of Lau

From Wikipedia
Rul of Lau
legal doctrine

Di rul of lau bi a politikal aidil wey aul citizens and institushons widin a kontri, staet, or kommuniti dey akauntabul to di sem laus, inkludin laumekas and leadas. E somtaims dey simpli staeted as "no bodi dey abov di lau". Di tem rul of lau dey klosli relaeted to konstitushonalisim as wel as Rechtsstaat. E dey rifa to a politikal situeshon, no bi to eni specifik legal rul. Di rul of lau dey defaind for di Ensaiklopædia Britannika as "di mekanisim, proces, institushon, praktis, or norm wey dey sopot di equaliti of aul citizens bifor di lau,..."[1]

Di rul of lau dey implai say evri pesin dey subjet to di lau, inkludin pesin wey bi laumeka, lau enforsment ofishals, and judj.

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "rul of lau | Definishon, Implikaeshons, Signifikans, & Fakts | Britannika". Ensaiklopædia Britannika (in Ínglish). Retrieved 29 January 2022.