Rotimi Adelola

From Wikipedia

Dr. Rotimi Adelola (bon 15 August 1958) na one Naija psychologist and fim produsa. Under di Administrashon of Olusegun Mimiko,dem appoint am as di Secretary to di State Government of Ondo State, from 2009 - 2017. As a phychologist, I work across di following sectors, academia, manufacturing, consultancy, financial services, oil & gas and di public sector.

How im stat life and edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Rotimi Adelola wey dem bon August 15, 1958, for Ondo City in Ondo Stat, Naija. Them bon am for Ondo Citi but na Araromi-Obu and im bi prince. Im get Ph. D in Organizational Psychology from di University of Ibadan. I kolet im M. sc in psychology from di University of Lagos and a B. SC digree (2nd class upper) in social sciences from di University of Ife (now Obafemi Awolowo University). Dr. Rotimi Adelola na alumnus of di International Development Ireland, Dublin, the London Management School and the Harvard-Kennedy School of Government, Harvard University USA.

How i stat fim[chenj-am | chenj-am for orijin]

Immediately afta leaving office in 2017, I go Mainframe Media and fim wey Tunde Kelani get for Abeokuta, Naija and dem train am as a fim produsa, im produkshon studio NUMBER9 Film Studio. Im second movie "The new patriots, is set to bi release on 11 June 2021 for Naija.