Ronke Oshodi Oke
Appearance
Ibironke Ojo-Anthony (bon 17 July 1974) wey pipu no as Ronke Oshodi Oke shi bi Naija fim aktress, musician, direktor and produsa.
How shi stat life and edukashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Ronke wey dem bon for Oworonshoki, Lagos State Southwestern Naija. Where shi complete ha primari and sekondri Skool edukashon. Shi stat akting with one group wey their nem na Star parade unda di leadership of Fadeyi wey bi popula Naija aktor. Na there shi feature inside "Oshodi Oke" na from there shi get di nem. Shi stat to dey sing in 2014 the same year shi lunch ha album wey shi neva release. In 2015 shi sing one song "Ori Mi" which featured 9ice.
Fim wey shi dey
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Succubus (2014)
- Isan Laye
- Eesu
- Agbere Oju
- Return of Jenifa
- Abeke Aleko
- Abeke Eleko 2
- Ajiloda
- Aimasiko eda (2006)
- Okun Ife 2 (2004)
- Okun Ife (2004)
- Asiri (2002)
- Oshodi Oke (2000)
- The Ghost and the Tout (2020)