Ronke Odusanya

From Wikipedia

Ronke Odusanya na Naija Yoruba Aktress, fim meka an produsa wey kom from Naija.

How shi tek stat life and edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ronke Odusanya bon May 3 1973 in Ogun State. Shi go di St. Benedict Nursery & Primary School and Federal Government Girls College, Akure. Shi attended Olabisi Onabanjo University, earning a digree in Mass communication.

Ha Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shi bigin ha professiona akting karia at 16 years old afta graduashon. Pipu stat to dey call ha "Flakky Ìdí Dowo" afta há rol inside Faithia Balogun's movie "Folake" in 2006. Odusanya feature inside Oga Bello "kerikeri". Shi dù ha fest Nollywood feature in 2001 Yoruba fim, "Baba Ologba". Shi don feature meni Naija fim aktress including "Jenifa" which shi pla di rol of Becky, Twisted, and A Girl's Note among odas. Shi was nominated for Best Aktress in Leading Role (Yoruba) at the 2017 Best of Nollywood Awards for ha rol in di fim Ailatunse