Real Warri Pikin

From Wikipedia
Real warri pikin

Anita Alaire Afoke Asuoha (dem bon am for October 29, 1990) na Naijá aktres wey bi Komendia, wey dey dansi and wey dey tok for TV an redio. Pipu no am wel wel as Real Warri Pikin.

Tori of e laif an skul wey e go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dey bon Anita Asuoha for Warri, Deta Stet for Naijá an na for dia e tek gro up.E papa kom fom Ijaw for Burutu loka Gofment Aria in Deta Stet an e mama kom fom Urhobo side. Anita bi di nomba three pikin for di six pikin-dem wey im papa bon. Anita Asuoha go Benson Idahosa University Benin Citi go rid Political Science/Poblik Administrtief an pass out for 2012.Anita mari Mr. Victor Ikechukwu Asuoha in 2013.

Hau shi Tek stat Wok[chenj-am | chenj-am for orijin]