Jump to content

Rabiu Ali

From Wikipedia

Rabiu Ali (bon 27 September 1980 for Kano), na Naija futbola wey dey pley fo Kano Pillars wey dey Naija league. Na im bi dia kaptain and dem tok sey na one of di best futbola wey di ligi go produce.

How e tek play futbol for im kontri

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Rabiu Ali don pley fo Naija home-base tim well well, and e don get pass 15 appearances wit 5 gols.

List of international goals scored by Rabiu Ali for home base
No. Date Venue Opponent Score Result Competition
115 January 2014Cape Town Stadium, Cape Town, EgyptMOZ2–14–22014 Afrika Nations Championship
23–2
325 January 2014Cape Town Stadium, Cape Town, South AfricaMAR3–24–3
afta estra time
2014 Afrika Nations Championship
419 August 2017Sani Abacha Stadium, Kano, NigeriaBEN1–02–02018 Afrika Nations Championship qualification
523 January 2018Stade Adrar, Agadir, MoroccoEQG3–13–12018 Afrika Nations Championship

Kano Pillars

  • Naija League: 2011–12, 2012–2013, 2013–2014
  • Naija Kop: 2019

1. http://www.national-football-teams.com/player/53132/Rabiu_Ali.html Retrieved 19 June 2024

2. https://thenationonlineng.net/rabiu-ali-marriage-good/