Queeneth Agbor

From Wikipedia

Queeneth Agbor (dem bon am for kalaba) na Naija aktres an midia pesin. Na for kalaba e fom gro.Queeneth Agborb go Univasiti of kalaba go rid mikrobaologi.Agbor muv go Legos wen pipu de push am mek im bikom aktres.E don de popula for som fim wey e akt like

  • Painful Kingdom wit Olu Jacobs,
  • Hooke wit Francis Duru an
  • The Movement