Protologism
Hau e go bi
Protologism
| Subclass of | word or phrase |
|---|---|
| Native label | protologism, protologismus |
| Has cause | invention, coinage |
| Described at URL | https://www.macmillandictionary.com/us/buzzword/entries/protologism.html, https://books.google.com/books?id=rYnFAgAAQBAJ&pg=PA101 |
| Has characteristic | hope |
| Does not have characteristic | acceptance, use |
Protologism na eni niu word or phrase wey pesin rait, but na onli dat pesin or fiu pipul fit don yuz am.[1] For 2003, na wan ogbonge Russian-Amerikan raita Mikhail Epstein fest yuz di word "protologism".[2]
For April 2024, Isaiah Ogedegbe bin mek for di Naija Pijin a protologism wey dem dey kol 'mugubriosity' wen e bin rait sey: "For wetin dem fit describe as a show of 'mugubriosity' (my Pijin Inglish word for fulishnes), Naija pipul luv to dey selibrate di dead wai dem dey luk di living ayanyan".[1][2]
Wie dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- 1 2 Isaiah Ogedegbe. "'Mugubriosity': A Protologism in Nigerian Pidgin Coined in April 2024 -By Isaiah Ogedegbe". Opinion Nigeria. Archived from the original on 18 May 2024. Retrieved 2 June 2024.
{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - 1 2 Isaiah Ogedegbe. "'Mugubriosity': A Protologism in Nigerian Pidgin Coined in April 2024 -By Isaiah Ogedegbe". Nigerian Times. Archived from the original on 24 April 2024. Retrieved 2 June 2024.
{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)