Prince Eke
Hau e go bi
Prince Eke
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Eke |
| Wen dem bon am | 18 August 1977 |
| Ples wey dem bon am | Ngor Okpala |
| Wok wey e dey du | actor, model, film director |
| Wie e go skul | Imo State University |
| Wie e dey liv | Port Harcourt |
| Wen e stat wok | 2003 |
Prince Eke (dem bon am fo 18 Augustst 1981) na akto fo Naija,fim dairekto, raita, pesin wey dey sho for telivison an model. E mari Muma Gee, wey bi biznes wuma wey bon three pikin for am. Pipu fest no am wella as akto in 2003 wen e sho for one Nollywood fim wey bi Indecent Proposal. Som oda fim wey e du na Spade: The Last Assignment (2009), Mirror of Life (2010), Secret Code (2011) and A Minute Silence (2012).
How e tek stat laif and im edukason
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon am for Ngor Okpala, fo Imo Stet, Eke na di last pikin for di familu wey bi seven bois and wan gel.
E do im sekondiri skul for Holy Ghost College, for Owerri an get master's degree in International Relations fom Imo Stet Univasiti.
Som fim wey e du
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Yie | Taitu | Role | Oda note dem |
|---|---|---|---|
| 2003 | Indecent Proposal | ||
| 2009 | Spade: The Last Assignment | Bulldog | |
| 2010 | Mirror of Life | George | |
| 2011 | Secret Code | Pisso | |
| The Code 2 | Pisso | ||
| 2012 | A Minute Silence |