Plagiarism
Jump to navigation
Jump to search
Plagiarism
Subclass of | derivative work, academic dishonesty, misrepresentation ![]() |
---|---|
Does not have characteristic | credit ![]() |
Uses | cut and paste job ![]() |
Stack Exchange tag | https://academia.stackexchange.com/tags/plagiarism ![]() |
Plagiarism na di akt of yuzing anorda persin work without menshoning di nem of di orijinal owner of di work.[1] Isaiah Ogedegbe wey bin kol plagiarism "brain tif", don kondem am bikos e dey rob som pipul of orijinaliti and kredibiliti.[1] Akording to Isaiah Ogedegbe, nowadays som Univasiti students, som relijos figors, som musikshians, som komedians and som ripotas still dey yuz orda pipul work as if na dem get am.[1]
For 27 Febuari 2017, a ripot by Warri Times mek poblik a case of plagiarism wey konsan one Naija relijos figor.[1][2]
Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]
- ↑ 1.0 1.1 1.2 1.3 Isaiah Ogedegbe (3 June 2023). "A Peep Into Plagiarism In Our Society Today -By Isaiah Ogedegbe". Opinion Nigeria. Archived from the original on 4 June 2023. Retrieved 22 June 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - ↑ "Plagiarism: Read How Emmanuel Ejembi Ameh Stole Pastor Isaiah Ogedegbe's 2017 Prophesies". Blank NEWS Online. 27 February 2017. Archived from the original on 15 August 2018. Retrieved 22 June 2023.