Paul Igwe

From Wikipedia
Paul Igwe
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemPaul Chenj-am
Wen dem bon am27 November 1977 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, film producer, screenwriter Chenj-am
Wen e stat wok1998 Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Paul Igwe (dey bon 27 November 1977) na Naija awod-winni televishon daretor, raita, produsa and kreator. Paul bi di oga patapata of Whitestone Cinema Limited. Na e produs popula TV show like "Clinic Matters","The Benjamins", "Ojays" and "Asunder".

Hoe e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

In 2000, Paul Igwe stat e prodonshon kompini, "Whitestone Cinema Limited". Paul don daret ova 20 fims-dem an ova 8 TV shows ."Outrageous" bi e fest fim wey e wan daret an na for 2000 e do am. Na im bi di main pesin for di 39 episodes TV drama siris "Extended Family", working as direktor/consulting produsa. Im stat i own televishon produsa. Im stat i own televishon sitcom"Clinic Matters" for 2009 siris wey win meni aword and nominations locally and internationally including di prestigious 2012 World Quality Commitment Award in Paris. In February 2012, im produce i second television siris "The Benjamins" wey dem nominate at di 2014 Africa Magic Viewers Choice Awords for Best Televishon siris Comedy/Drama. In 2015, im stat one new family sitcom "Ojays" wey dem nominate for di Best Comedy aword in di Nafca Awards. Paul even stat culinary show for Igbo called "USEKWU IGBO" way mean "Igbo Kitchen". Di show win di Best Indigenous Movie/TV siris aword at di 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards held at di Eko Hotel and Suites, Victoria Island, Lagos.In 2016, Paul stat anoda family sitcom wey i nem bi "House 6" with anoda family sitcom "Troubled Cottage". Paul Igwe also stat im analytical drama siris "Asunder" later dat year, which focus on di marital lives of differen family.In 2017, im produce anoda Igbo soap opera "Nkewa" showing on Africa Magic Igbo. Im also direkt "Dance To My Beat", a movie starring Joseph Benjamin, kehinde Bankole, Toyin Abraham, and Mary Remmy Njoku.