Owodunni Teribaa
Appearance
Owodunni Teriba
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Teriba for 28 February 1938 for Ijebu Ode for Ogun Stet, na Kadiri an Ashiata Teriba bon am. An na from di Univasiti of Machester, England E tek kolet Im B.Sc. (Hons) for Economics wit M.A an Im PhD for Ekonomi
E life stori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di 19667 go rish 1969 banking amendments in Nigeria na one appraisal for finanshial adapteshon for di ekonomi wey still dey grow (1969)
- Di demand for money in Nigeria (1973)
- Illusions and Social Behaviour. Inaugural Lecture delivered at the University of Ibadan on 9 March (1978)
- Di structure of manufacturing industry in Nigeria (1981)
- Certificate economics for West Africa (1985)
- Di Challenge of African Economic Recovery and Development (1991)
- A view from di UN commission for Africa (1992)
Im die
[chenj-am | chenj-am for orijin]E die for di age of 82 for Chicago, USA. E get wife wey her nem na Yetunde Teriba and Im bon five pikin and grandpikin dem.