Jump to content

Owode market

From Wikipedia
Owode Market Offa
Entrance of Owode Market Offa

Owode Market na one big maket wey de Offa, in Kwara Stet, Nigeria.

Di maket dey helep bring moni kom Offa an di komuniti-dem wey nia Offa[1] Di nem of di komuniti-dem na: Ijagbo, Erin-ile, Ojoku,[2] Ikotun, Igosun, Ilemona, Irra, Inisha.[3]

Tori about di maket

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Owode Merket sign board
Owode Merket sign board
Image of owode market entrance
Image of owode market entrance

For 5 April 2018, di town of Offa espirens one big robbas wey 18 pipo kpai. Inside di 28 pipo wey kpai, nine of dem na polis ofisa an eight of dem na hodinari pipo. Di Owode maket sef feel di roba dem too.[4][5]

Meni times, di Owode maket don espirens as faya skata dia maket wey burn dia maket. Di one mek di pipo wey dey sell lose plenti moni wey enta millions of naira. Di Offa Descendants Union,[6] wey bi one sosha an kolshora grup for di komuniti kom enta to dey helep pipo wey faya skata dia maket bifor govamet kom start to dey helep di maket pipo.[7] Di helep dem wey di grup dey do helep mek dem chenj Owode maket to Owode Ultra Modern Market. Sins dis development, Owode maket don fine no di smol.[8][9][10]

Owode Market Offa vegetables stand
Vegetables

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. "Owode Market, 250010, Offa, Nigeria, Supermarket, state Kwara". ng.infoaboutcompanies.com. Archived from the original on 2023-04-05. Retrieved 2023-04-05.
  2. Informant247, The (2023-02-24). "Offa residents lament biting effect of naira scarcity". The Informant247 (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2023-04-05.
  3. SPROJECTNG, Project Topics and Materials for Final Year Students | Download Free Projects from (2019-09-18). "APPLICATION OF THE MARKETING CONCEPT IN OUR LOCAL MARKET ( A CASE STUDY OF OWODE MARKET OFFA, KWARA STATE - Final Year Research Project Topics and Materials" (in Amẹ́ríka Ínglish). Archived from the original on 2023-10-26. Retrieved 2023-04-11.
  4. Oyewale, Suraj (2018-09-04). "Offa's Day of Horror". opinion.premiumtimesng.com. Retrieved 2023-04-11.
  5. "Offa: A community on edge over armed robberies". The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News (in Amẹ́ríka Ínglish). 2018-04-14. Retrieved 2023-04-11.
  6. "BREAKING….. Fire guts Owode market in Offa" (in Amẹ́ríka Ínglish). 2020-03-17. Retrieved 2023-08-12.
  7. "Kwara Govt commiserates with victims of Owode market fire - P.M. News" (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2023-08-12.
  8. "Fire Guts Owode Market in Kwara Community - THISDAYLIVE". www.thisdaylive.com (in Ínglish). Retrieved 2023-08-12.
  9. "Kwara community rebuilds burnt market with N500m". www.ilorin.info. Retrieved 2023-08-12.
  10. "Fire razes Owode market in Kwara". Tribune Online (in Brítísh Ínglish). 2020-03-17. Retrieved 2023-08-12.