Jump to content

Onye Ozi

From Wikipedia

Onye Ozi na 2013 Naijá Komedi fim wey bi sey na Obi Emelonye daret am. Di fim win two katigori awod for 2014 Bollywood Movies Awards.

Dareted by :Obi Emelonye
Raitin by  :Obi Emelonye
Screenplay by :Obi Emelonye
Tori by  :Amaka Obi-Emelonye
           Fatima Irole
Produs by :Obi Emelonye
     Emmanuella Ngozi Ideh
Aktor an Aktress:Okey Bakassi
           Anthony Aclet
           Stephen Moriaty
           Ngozi Igwebike
Edited by :Ben Nugent
Muzik by :Luke Corradine
Distributed by :M-Net
Rilis date :18 October 2013      
               (London)
Time :89 mins
Kontrie :United Kingdom
            Nigeria
Langwej.   :Igbo

How Di Fim Tek Stat an Di Produsa

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Onye Ozi dem shot di Fim for London an di fest taim wey dem go sho am na oktoba 18, 2013 for litehous hol, Camber well, London. Di Fim produsa na Obi Emelonye an Emmanuella Ngozi ldeh an dem get sopot from Bollywood Movies,London, scrin Nashon foto an M-Net.

Tinz Wey Di Fim Fes

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Sins dey rilis dibfor 2013, Onye Ozi don win plenti awod dem lokal an intanashonalli wen dem rilis am. Onye Ozi na fim wey pipul tok difren tinz abaut. Sodas & popcorn na Naijá muvee blog tru BellaNaija dem sey mistek plenti for di fim.Di risin dem kritisa Obi Emelonye fim raitin tekni dem kom tok sey "My issue wit e muvee na di wey e dey rait am. Di tori no dey mek sens an e dey dey skata an di most awkward turn an twist" anoda one na YNaija's Wilfred Okichie kom giv di fim low ratin kom describe am as "Ultra-low budget independent fim"

Edit

Okey Bakassi as Metumaribe Onuigbo
Anthony Aclet as Chike
Stephen Moriaty as TJ
Ngozi Igwebike as Mkpurunma
Adesua Atuanya as Adaaugo
D'Kachy Obi-Emelonye as Ossy
Chinemerem Okemuo as Ogbenyealu
Frank Ani as Ofoegbu
Nkiruka Emelonye as Uju
King Onuigbo as Father

Awod an nominashon

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
Year Awod Katigori Prize Resot
2014 2014 Nollywood movie Awards Best Diaspora movie win
2014 2014 Nollywood Movie Awards Best indigenous Film win
2014 2014 Nollywood Movie Awards achievement in Soundtrack win
2014 10th Africa Movie Academy Awards Ousmane sembene Award for Best Film in An African Language Nominated
2014 2014 Best of Nollywood Awards Best Comedy of year Nominated
2015 2015 Africa Magic viewers choice Awards Best indigenous Language (lgbo) Win
2015 2015 Nigeria Entertainment Awards Film of The year(indigenous Films) Nominated