Omololu Falobi

From Wikipedia

Omololu Falobi (1971 - October 5, 2006) na Naija jonalist an pesin wey dey fait for pipul wey get AIDS . For 1997, e join bodi fom JAAIDS, di Omololu Falobi Awod wey dey du to honor e nem.

For 1998, e join bodi form JAAIDS, one grup wey govament no dey put hand so dat jonalist go kom togeda an tich pipu abaut di wahala wey AIDS dey kos an how pipu fit no kach am for Naijá. For 2004 an 2005, Omololu bi pat of di pipu wey dey tok for one program wey di nem na Joint United Nations Programme on HIV/AIDS.

Dem kil am for October 5, 2006 for inside Lagos, araund 10 p.m wen e dey komot for im grup ofis for Lagos. Dem tok sey di pesin wey kil am folo am an shoot am meni meni time.