Olu Ginuwa

From Wikipedia
Olu Ginuwa
pesin
Man abi wumanman Chenj-am

Olu Ginuwa wey pipu stil sabi as Iginuwa na Naijá pesin wey bi di fest Olu of Warri. Olu Ginuwa bi di fest son of Oba Olua, wey bi di 14th Oba of Benin (1473–1480A.D.) an di pesin wey e sopoz bi di King of Gret Benin Kindom. E komot fom Benin Kindom an kom bi di fest Olu of Warri. Olu Ginuwa bi king for 30 years. Na fom 1480 to 1510 e bi king.E son Olu Ijijen (Ogbowuru) kom bi king afta am. Anoda of Olu Ginuwa sons, Olu Irame tek ova as king afta Olu Ijijen don dai

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]