Olu Akenjoye

From Wikipedia

Olu Akenjoye na di 11th Olu of Warri wey rul ova di Itsekiri an pipul wey no bi Itsekiri for e kindom. Na im bi di son to Olu Abejoye, wey bi di 10th Olu of Warri Kingdom. E kom bi di 11th Olu of Warri, afta im papa don dai. Dem kom no am as Ogiame Sebastian II. Na Olu Akenjoye pikin wey bi Olu Omagboye (Miguel) kom bi Olu afta am.

Where Wi See Pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]