Olaniyi Afonja

From Wikipedia

Olaniyi Mikail Afonja (bon 14 October 1974),wey pipu no as "Sanyeri" na Naija aktor, comedian and produsa.

How I stat life and edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am for "Bola Area" for Oyo town in Oyo State. Na I bi im pápá fest bon.I go St. Micheal primari Skool, Oke-ẹbọ, Oyo State and Durbar Gramma Skool, Oyo town, Oyo State na there í finish im sekondri Skool edukashon.

Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Olaniyi stat to dey akt for 1992, afta im join one theatre group wey one of i friend introduce am to. In 1996, Olaniyi relocate go Lagos state and sins den im don du meni meni fim

Fim wey i dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Obakeye
  • Awero
  • Edun Ara
  • Jenifa
  • Opa Kan
  • Omo Carwash
  • Sekere
  • Mawe Ku
  • Sanyeri in London
  • Ibale
  • Apaadi
  • Olu Omo
  • Koboko
  • Salako Alagbe
  • Omo Iya Meji
  • Mama Do Good
  • Osole
  • Sanyeri Oloka
  • Area Boys
  • Ise Awako
  • Waheed Kolero
  • Afoju Meta
  • Isale Koko
  • Were Merin
  • Kosi Tabi sugbon
  • Saworo
  • Abuke Oshin