Olabisi Afolabi

From Wikipedia

Olabisi Afolabi(dem bon am for October 1975 for Ilorin). Shi bi Naijá track and field athlete wey don retaya. Shi sabi ron 400 metre wel wel, na wetin shi ron pas sins shi stat to bi koret athlete. Shi dey for di Naijá tim wey win silva medal for di 1996 Olympic 4 x 400 metres relay.

Shi stil win di World Junior Championships for 1994. Shi get silva medal for di 1999 All-Africa Games an shi get bronze medal for di 1995 All-African Games.

Shi don mari an shi get pikin.