Ojuelegba

From Wikipedia
Ojuelegba
geographic location
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entitySurulere Chenj-am
Located in time zoneUTC+01:00 Chenj-am
Coordinate location6°30′32″N 3°22′9″E Chenj-am
Map

Ojuelegba na one pat for Surulere Lokal Guvment aria for Legos stet. Pipul no di citi sey pipul dey full di Citi as Fela 1975 confusion album Ojuelegba tek tok am.Ojuelegba na one of di Citi wey bizi pass for Legos.

How di Transport channel be[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ojuelegba na one of di major transport aria of Legos as e konnet di mainland wit di island.Ojuelegba road join pipul wey dey Yaba, Mushin an Surulere.Meni Muzishian don yuz their muzik how life be for Ojuelegba. Di Muzishians bi Fela confusion album, Wizkid muzic Ojuelegba an Oritse Double Wahala.

How Life Bi For Night For Ojuelegba[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 80s and 90s Ojuelegba na ples wey pipul no as jolli jolli ples wen night don kom. Pipul dat time dey go Fela Kuti Moshalashi shrine go enjoi diasef. Di shrine dey Agege Motor Park, an di Red Light aria stat for Ayilara Street go rich di pat of Clegg Street.