Jump to content

Ojude Oba festival

From Wikipedia
Ojude Oba festival
festival, annual event
E pipulIjebu people, Yoruba pipul Chenj-am

Ojude Oba (The King's Forecourt) na old festiva wey Yoruba pipu of Ijebu Ode dey holways du, one partikula big town for Ogun Stet, Sautwestern Nigeria. Di festival dey holways hapun on third day afta Eid alkabir (Ileya), na to sho respet an greet di Roya Majesti, di Awujale of Ijebuland. Na one festiva wey dem.sabi wel wel for yourubaland.

Wen dem dey du di festiva, difren kolshora grup wit difren age wey dem sabi as regberegbe wey kom fom di land an dia frend, pipu wey kom wit dem fom far plez go waka round di king front koutyard on di third day of Eid alkibir wey plenti sabi as "Ileya" for youruba lanwej.

Sponsors an piu wey dey kom[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di Ojude Festiva dey get sponsor an sopot fom Awujale, di pipu wey kom fom Ijebu-Ode an som big big kompinis fom Naija. One of di kompinis pipu sabi wel wel na Globacom. Dem don dey sopot di festiva sins 10 years ago, na hol di years dem uze sopot dey giv pipu gifts, priz an beta chair. Som oda sponsor for di festiva na; First City Monument Bank (FCMB), UAC of Nigeria, Fan Milk, The Seven-Up Bottling Companyand MultiChoice wit some oda ones tu.

Wia dem gada tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Everything You Need To Know About Ojude Oba Festival. 1 September 2021, Vanguard Newspaper

2.Rite Food powers Ojude Oba 2022 Festival - THISDAYLIVE.16 July 2022, THISDAYLIVE.