Oduduwa

From Wikipedia

Oduduwa na Yoruba king wey baba God yuz im hand chuz by imself, dem say bifor for tradishion ,im bi di one wey hold di title olofin of lle-Ife, the Yoruba ogbonge citi. E kontrol Ile-Ife smol as King.Oduduwa na pesin wey dem no as baba for meni royal king wey stand for pipul inside Yoruba land. Na e nem dem rait for Yoruba langwej as odúduwá dem also dey kol am as Ooduwa, odudua or Oódua. Todey,Yoruba pipul dey rimemba am as warrior, hero,Lida and papa of yorubaland. Oduduwa yuz kasala and soft tok tek enter di throne of lle-Ife and bikom there king.

Oduduwa join di nem Olofin Adimula wey dem de tek de hail am.