Oby Kechere
Hau e go bi
Dis atikul no get eni sors. |
Oby Kechere (wey pipul no wel wel as Miss koi Koi) na Naijá aktres, daretoa pesin wey stil dey mek fim.Shi kom fom Mbaise in Imo Stet, for Naijá. Shi join di Naijaz fim industri wey bi Nollywood for 2002.