Obafemi Lasode

From Wikipedia

Obafemi Lasode (bon 4 December 1955) na one Naija ogbonge musician, fim direktor, producer, songwriter, music producer,and playwright. Na im bi di chief executive di aword winning movie wey i nem bi sango for 1997.

How i take stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Obafemi Bandele Lasode wey dem bon 4 December,1955 for Port Harcourt, di kapita of Rivers State, Naija. Shi kom from Abeokuta,Ogun-state southwestern Naija. I go St.Gregory's College at Obalende in Lagos State,where im obtain di West African Senior School Certificate. Im later obtain a Bachelor of Science degree in Business administration from Kogod School of Business, Washington, D.C. Im obtain im Master of Science degree in Communication art from Brooklyn College, City University of New York.

Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Im join di service of Inner City Broadcasting Corporation, New York City, in 1983 as a Promotion Coordinator, where im host Sonny Okosuns in 1984 at di world-famous Apollo Theater in Harlem. Im produce di African music programme Afrika in Vogue for Radio Naija, wey dem dù from di fest quarter of 1989 to 1999. In 1995 I'm stat Afrika 'n Vogue/Even-Ezra Studios.For 1997, im produce and direkt one aword winning Afrikan epic wey i nem bi Sango, fim Wey dem select to open di Minneapolis - Saint Paul International fim festival for 2002. Im writ one book wey i nem bi Television Broadcasting: The Nigerian Experience (1959–1992). Dem still dey use di book for Naija universities.

Fim wey i dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Sango (1997)
  • Mask of Mulumba (1998)
  • Lishabi
  • Tears of Slavery