Nuhu Abdullahi

From Wikipedia

Nuhu Abdullahi Dem bon Nuhu Abdullahi Balarabe for January 3 1991 for Kano State for Naija, Im work na to dey akt fim, e dey make fim and Im dey dù politiks. Na from 2009 Im begin to dey ren till dis time, pipu sabi am for the time wey Im show face for Kanin Miji. Nuhu na Ogbonge pesin for Naija fim indosri, and E dey akt for Hausa and for English fim them. Im don collect di best supporting actor in Kannywood for di City People Entertainment Awards for 2015.

Im Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Nuhu Abdullahi enta Kannywood fim indusri for 2009 as pesin wey de produs film, E don mek plenti fim dem, na im produs fim like Baya da Kura, Mafarin Tafiya, Ana Wata ga Wata, Ta leko ta koma, Magun Zama, Rana Tara, Fulanin Asali, Kuskurena, Mujarrabi, and plenti oda one dem. The fest film wey E show face for na one film wey e name na Ashtabul Kahfi, pipu kom sabi am wella for one film wey be Kani Miji.

Some of E film dem and the year wey e make dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Haseena
  • Hajjaju
  • Ta Leko Ta Koma
  • Yanmata
  • Tsammani
  • Wata Mafita
  • Thorny
  • Heart Beat
  • Yello Pape
  • Light and Darkness
  • Fulanin Asali(2010),
  • Kuskure Na(2011),
  • Mujarrabi(2011),
  • Idan Haka Ne(2012),
  • Gaba Da Gabanta(2013),
  • Ashabu Kahfi(2014),
  • Kanin Miji(2014),
  • Baya Da Kura(2014),
  • Ana Wata(2015),
  • Ba’asi(2015),
  • Gamu Nan Dai(2015),
  • Ana Wata Ga Wata(2015),
  • Dattijo(2016),
  • Mafarin Tafiya (2016),
  • Jarumta (2016),
  • There's A Way (2016),
  • Wata Mafita (2018),
  • Mugun Zama (2018),
  • Rana Tara (2018),
  • Ta Leko Ta Koma (2018),
  • Aisha (2018).

Wia we see pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]