Nnachi Ipia
Appearance
Nnachi bi one of di pipul wey bi di faunda of Arochukwu citi wey bi one of di citi wey big pass for Abia State, for Naijá. Bifor 17th centuri finish, Nnachi bi netiv dokto for di Edda pipul wey dey near Afikpo. Durin di taim wey Aro and Ibibio pipul dey fait war, Eze Agwu soljas wey King Agwu Inobia dey kontro for di Aro aria dat taim kol Nnachi to kom hep dem for di war.