Nafata of Gobir

From Wikipedia

Sultan Nafata of Gobir(r.1797 - 98) na one of plenti pipul wey bi lida for di smol Hausa stet for nort for Naijá. Pipul dey rimemba am for di way e tek fait Usman dan Fodio wey wan komot am an di oda Gobir lidas an wey fom di Sokoto Kalifat.