Muyiwa Ademola

From Wikipedia

Muyiwa Ademola (bon 26 January 1971) na Naija aktor, fim produsa and direktor. In 2015 im fim Orí (Fate) win di best indigenous film at di 1st Africa Movie Academy Awards. In 2008 dem nominate am for di 4th Africa Movie Academy Awards for Most Outstanding Indigenous Aktor.

How I stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am for 26 of January 1971 for Abeokuta, Ogun state,Naija.Im go St. David's High School Molete Ibadan,where im kolet West Africa Secondari Skool Satificate.im later go University of Ibadan where im kolet Bachelor of Education digree in Adult education.

Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Im join Naija fim industri thru Charles Olumo, wey pipu no as "Agbako" for Abeokuta. Im later meet one fim direktor wey I nem bi S. I Ola wey teach am how to akt and produce fim. Im stat I akting Karia in 1991. "Muyiwa" produce I'm fest fim wey di nem bí Àṣìṣe Meaning BLUNDER in English and na Dibel wey dey sell generator sponsor di producshon sins 1995 Im don produce, direkt and feature for meni meni Yoruba Nollywood fim. In 20 13, dem tok sey im get motor accidents and na smol remain im for die.

Fim wey I dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Asise (1995)
  • Ogo Osupa
  • Ori (2004)
  • Ile
  • Alapadupe
  • Ami Ayo
  • Fimidara Ire
  • Gbarada (2019)
  • Iranse Aje