Mummy GO

From Wikipedia
Mummy GO
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am

Funmilayo Adebayo wey meni pipul no as Mummy GO na Naijá wuman wey dey prish di wod of God.Na im stat di Choch wey get di nem Rapture Proclaimer Evangelical Church of God . Funmilayo kom fom Ekiti Stet.E giv one mesej "990 years for di Kindom of Dakness".Di mesej dey popula for Naijá an e mek Mummy GO popula for di kontri. Na Mummy GO tok sey e stey for di kindom of dakness for 990 years an e tok wetin e faze for dia an wetin mek am no Jesus kraist.

Wia we get di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]