Mosun Filani

From Wikipedia

Mosunmola Filani na Naijá wuman wey dey akt fim.

How Im Tek Stat life and go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Ibadan dey tek bon Mosun, but e papa an mama kom fom Ikole Ekiti. Dem born 4 pikin join am. E go skul for Abeokuta College of Education an e kom get one satifikate for Business Administration fom Tai Solarin University of Education.

How Mosun tek akt fims[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mosun don akt plenti-plenti Nollywood fim, espeshali Yoruba fim an redio produkshon dem sef sice 2005. Dem don join e nem plenti times amonng all di wumen wey dey akt fim for Naijá to fit selet wumen wey sabi akt pass for 2009 an anoda one for 2011 wey bi Best of Nollywood Awods.

How im ril like bi[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mosun papa die for 2015. Mosún mari one man wey be loya an stil dey du politiks matta. Di nem of e hosband na Kayode Oduoye an dey get two pikin.

Some film wey e don act[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Iku Ewa
  • Ami Ayo
  • Iyo Aye(2011)
  • Jenifa(2009)