Monas Lisa Saloy

From Wikipedia
Monas Lisa Saloy
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Fest nemMona, Lisa Chenj-am
Famili nemSaloy Chenj-am
Wok wey e dey dupoet, folklorist, university teacher Chenj-am
Wu e dey wok forDillard University Chenj-am
Wie e dey livNew Orleans Chenj-am
E pipulAfrican Americans Chenj-am
Participant inFurious Flower Conference (1st: 1994) Chenj-am
Official websitehttp://www.monalisasaloy.com/ Chenj-am

Mona Lisa Saloy na Amerika raita an pesin wey dey rait abaut tradishional tori. E bi "Poet Laureate of Louisiana sins 2021.

How e tek stat life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for New Orleans dey tek bon Mosa Lisa Sally an e go rid Inglish from Yunivasiti of Washington. Mona Lisa Saloy get e BA from di Yunivasiti in 1979. E go San Francisco Stet Yunivasiti go get e MA in kreative raitin an Inglish in 1982.Na for Louisiana Stet Yunivasiti e tek du e Ph.D in Inglish in 2005 an MFA in kreatin raitin in 1988.Saloy bi di "Conrad N. Hilton Endowed Professor of English at Dillard Yunivasiti. Saloy raitin don sho inside meni poblishashon like Louisiana Folklore Miscellany, The Southern Poetry Anthology an The Children's Folklore Review. One of Saloy buk wey bi "Red Beans & Nicely Yours" win di 2005 T.S Eliot Prize an PEN/Oakland Josephine Miles Prize in 2006.Pipul sabi Saloy wel we'll bikos e like to dey rait abaut di pipul an kolshor esperiens of New Orleans.E don kolet meni awod an meni honor.One of dem na "di Mayor's Office Tricentennial Grant" in 2018.

Buk wey e don rait[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Red Beans & Ricely Yours: Poems ( Truman State University Press, 2015)
  • Second Line Home, New Orleans Poems (Truman State University Press)